International singer and Mp3 Download Music artist Rema – OZEBAhas just dropped a brand new impressive hit song Audio Download titled Rema – OZEBA Mp3 Download. Just click on the big download button below to get yours.
[Verse 1] All of my guys dem dey tell me say me I be party animal Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg) Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come, come) How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am? You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)
[Pre-Chorus] “Rema, what is the matter?” I go prove to them say somebody badder, eh Somebody wicked, eh I go do my best to make all of una vex I don commit for my set I don intercept I don put the game for reset Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
[Verse 2] Emu ati awon guys, e mi italawo, e mi itolowo Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh They want a banger, eh-eh? Give them back to back, eh-eh Buss up their medulla, arrg-arrg Tell all your faves that I ask you to ask them, “Who’s their daddy?”, huh H-I-M, huh, I’m that nigga (Uh-huh) I’m that, huh, I’m that nigga, huh (Uh-huh) Father figure (Uh-huh), huh, huh, huh I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété
[Pre-Chorus] “Rema, what is the matter?” I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?) Somebody wicked, eh (Eh?) I go do my best to make all of una vex I don commit for my set I don intercept I don put the game for reset Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
Rema – OZEBAMp3 Download Lyrics Audio 320kbps Music
This wonderful song has been trending online because of it’s uniqueness. So feel free to download and update your playlist with these amazing vibes. Don’t forget to share with your friends and come back to our website for more amazing songs.