Rema – WAR MACHINE Ft. ODUMODUBLVCK

Rema – HEIS
Rema – YAYO

Rema Ft. ODUMODUBLVCK – WAR MACHINE Mp3 Download

 

International singer and Mp3 Download Music artist Rema Ft. ODUMODUBLVCKhas just dropped a brand new impressive hit song Audio Download titled WAR MACHINE Mp3 Download. Just click on the big download button below to get yours.

 

Kindly Stream or Download Rema Ft. ODUMODUBLVCK – WAR MACHINEMp3 below:

DOWNLOAD MP3

WAR MACHINE Lyrics

[Intro: Rema]
Another banger

[Verse 1: Rema]
“Kor-kor-kor,” Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema]
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dеm, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Bridge: ODUMODUBLVCK]
Brrt
Raise am, raisе am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am

Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I’m paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

[Pre-Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Outro: ODUMODUBLVCK]
Remy boy
Kala

Rema Ft. ODUMODUBLVCK – WAR MACHINEMp3 Download Lyrics Audio 320kbps Music

This wonderful song has been trending online because of it’s uniqueness. So feel free to download and update your playlist with these amazing vibes. Don’t forget to share with your friends and come back to our website for more amazing songs.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*